Rema - Ozeba
- Слушали: 516
- Размер: 5.27 MB
- Длительность: 2:18
- Качество: 320 kbps
- Дата релиза: 17 июль 2024
Скачать песню Rema - Ozeba в mp3 бесплатно
Текст песни
All of my guys dem dey tell me say me I be party animal
Who be that girl wey dey shake her ikebe for back, me I want her, I like her (Arrg-arrg)
Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am
How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am?
You no see say na Balenciaga I dey rock, abeg, no dey march am
Mе wey be area-boy, I dеy do my things, zaga-zigi, zigi-zaga
Rema, what is the matter?
I go prove to them say somebody badder, eh
Somebody wicked, eh
I go do my best to make all of una vex
I don commot for my set
I don intercept
I don put the game for reset
Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

Рекомендации