Khaid, Olamide - Way Back

  • Слушали: 93
  • Размер: 8.81 MB
  • Длительность: 3:51
  • Качество: 320 kbps
  • Дата релиза: 31 июль 2024
Khaid, Olamide - Way Back

Скачать песню Khaid, Olamide - Way Back в mp3 бесплатно

Скачать
Текст песни
I dey craze them say Na style (Oh oooh)
Cause them no wan see me progress
Call my phone once in a while (Call my phone)
Dark shades I fit no see your text

Them say I don follow corner
Cause my life e be one night wonder
Wetin Sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter
Go slow no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach bе my mother
Wetin I get wеtin I order